
Hello Lyrics by Ayo Maff
Say this love is magic
I’m not living lavish
I Dey manage money
I Dey call my baby Onyeoma
I like your body
Orin di owo
Orin di Ola
Lo jen wa dupe
I miss my lover
She relocate go yankee
- ALSO SEE;
- Qualify by “Kahren” Is a Statement Single for the Girlies Who Know Their Worth
- Skales ft. Oscar el Ruso, Samuel G & Came Beats – Shake Body (Spanish Remix)
- A Moment of Magic: Wizkid’s Moving Performance of A Million Blessings in L.A.
- Olamide’s Self-Titled Album Reviewed – Masterclass in Evolution and Legacy
Hello hello hello
You no dey online
Baby hello o
Hello hello hello
I no see your post
Baby hello o
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa
Ah for gate
Weytin Musa never see
For money
Nothing wey I no fit do
Longetivity I pray for longeti
Aloyin lohun omo owo
Mo tu ti de
Checkout; SZA – Kill Bill
Moses Bliss – Doing Of The Lord Ft. Nathaniel Bassey
ODUMODUBLVCK – PITY THIS BOY Ft. Victony
Tell dem say I Dey lock in
Mo dem Jara mo
To my ex I say fuck you
I don move on…
Take paracetamol meji for my headache
I’ve been trying I stopped smoking igbo
Hello hello hello…
You no Dey online
Baby hello o
Hello hello hello…
I no see your post
Baby hello o
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa
Mon je aye Lori Omi
Oluweri magbojo o
Mon je aye Lori omi
Oluweri magbojo o
Discover more from NAIRAVOICE.COM.NG
Subscribe to get the latest posts sent to your email.

Leave a Reply