Bella Shmurda – Many Things lyrics


Bella Shmurda 

MANY THINGS LYRICS – 

Street Pop artist, Bella Shmurda drops new song titled, Many Things and below is the official lyrics.
LYRICS
Verse 1
So many things on my shoulder
Many things wey no matter
Many many things burst my medulla
Only small thing I fit talk sha
So many songs on my folder
All of them must to blow sha
Plenty girls for my WhatsApp
All of them want to know what’s up
Chorus
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Verse 2
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say the boy don blow
Right on time, dem ma come my show
Den ma ride or die
When they see me show
Say nigga don come
The boy don show
Enemies dey vex say th? boy don blow
Right on time, dem ma come my show
D?n ma ride or die
When they see me show
Chorus
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Outro
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
I give thanks to the Almighty
For time and life and graces
Annabelle yes you’re naughty
Oh fine boy bella , Me naughty
Oh 20 bottles e no do me
Oh See Yaya Yaya
Schmurda Yayaya
Oh See Yayaya
All of them Yayaya
See I no go die tonight
I go live for life
And if I die tonight
I don live my life
Spread the love

Be the first to comment

Leave a Reply