⚡ Breaking
Where to watch Jets preseason games 2026:…  ·  PCB appoint Michael Smith as batting coach…  ·  After Guimaraes & Vinicius: Arsenal have a…  ·  Allan Nascimento: UFC fighter dead at 34…  ·  The Long Road Ahead: CFN Preseason Rankings…  ·  Pure fiction: FIFA deny calls between Infantino…
Follow: Facebook Instagram Telegram WhatsApp
Advertisement
Home Music Ayo Maff – Hello Lyrics

Ayo Maff – Hello Lyrics

· · Updated · 2 min read

Hello Lyrics by Ayo Maff

Advertisement

Say this love is magic

I’m not living lavish
I Dey manage money
I Dey call my baby Onyeoma
I like your body
Orin di owo
Orin di Ola
Lo jen wa dupe
I miss my lover
She relocate go yankee

Hello hello hello
You no dey online
Baby hello o
Hello hello hello
I no see your post
Baby hello o

Advertisement

Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa

Ah for gate
Weytin Musa never see
For money
Nothing wey I no fit do
Longetivity I pray for longeti
Aloyin lohun omo owo
Mo tu ti de

Tell dem say I Dey lock in
Mo dem Jara mo
To my ex I say fuck you
I don move on…
Take paracetamol meji for my headache
I’ve been trying I stopped smoking igbo

Hello hello hello…
You no Dey online
Baby hello o
Hello hello hello…
I no see your post
Baby hello o

Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For one million dollar I go waka waka ye
Waka waka waka waka
Zamina Mina ye
For two million dollar I go waka waka wa

Mon je aye Lori Omi
Oluweri magbojo o
Mon je aye Lori omi
Oluweri magbojo o

Advertisement
Tags: #Ayo Maff
shanjie
Contributor at NairaVoice.com.ng