
Download Free “Davido – GODFATHER” Audio Mp3, MP4, Lyrics On NAIRAVOICE
The Talented Musician, Davido comes back with a good studio single titled “GODFATHER“, which Nairavoice made available for free Mp3 Download for you.
Adverts Space
The Talented Musician, Davido comes back with a good studio single titled “GODFATHER“, which Nairavoice made available for free Mp3 Download for you.
Moreover, this classic entry was taken off Davido’s newly released studio album titled “Timeless“.
ALSO SEE; davido-for-the-road
GODFATHER”
Call all of man dem make dem fall out
Tonight I want to call out
Igbadun is important
Igbadun is important
You no see we are crossing borders
The magic we dey churn out
All of my guys are ballers
No balu for my corner
They can’t tell me nothing
They can’t match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martin
All the blessings wey dey come my way
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water o
Hot water o
You better look well ko to so da o
Ko to so da o
Ko to so da o
Counting my blessing ti ti di ola o
Oya na grasshopper o
Emi ni kan I be godfather o
I be the godfather o
I no dey joke with my peace of mind
Pass me igbo make I feel alright
When I’m with you, I’m with you for life
Yeah, me wanna blow your whistle all night
Baby put your worries all on me
I want to no money
Call all man dem make dem fall out (Fall out)
Tonight I want to call out (Call out)
Igbadun is important (Important)
Igbadun is important
You no see we are crossing borders
The magic we dey churn out (Churn out)
All of my guys are ballers
No balu for my corner
They can’t tell me nothing
They can’t match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martin
All the blessings wey dey come my way
They are all from God
And if dem try to talk
E go burn them like hot water o
Hot water o
You better look well, ko to so da o
Ko to so da o
Ko to so da o
Counting my blessing ti ti di ola o
Oya na grasshopper
Emi ni kan
I be godfather o
I be the godfather o
Subscribe to get the latest posts sent to your email.
Leave a Reply